If money touch my hand this period, na straight to the spa I dey go!
If money touch my hand this period, na straight to the spa I dey go! ????????♀️????
Make them put cucumber for my eyes, massage my body, and pamper me like the last born of a billionaire. ????????
Because these eyes don see premium shege banza wey no dey anybody’s syllabus! ????????
God abeg, make this money locate me before I start charging life for emotional damages!
What's Your Reaction?